JANUARY 16 (FRIDAY), 2026 Dear God, thank you for another chance to do better. Guide wetin I go talk and wetin I go do today. Help me make I show kindness, even for times wey dey test my patience.#skool #dailypidginprayers
Goal: Understand what Pidgin is and learn your first survival expressions. What you'll learn: 1. What Nigerian Pidgin is ➡️➡️https://youtu.be/TUpLVxsstl8 2.How far? 3.I dey 4.No wahala 5.Wetin dey happen? Examples: How far? = Hello / What's up I dey = I'm fine This one’s for you to answer below What would “No Wahala” mean