JANUARY 16 (FRIDAY), 2026 Dear God, thank you for another chance to do better. Guide wetin I go talk and wetin I go do today. Help me make I show kindness, even for times wey dey test my patience.#skool #dailypidginprayers
@Coach Milly hey coach Milly, nice of you to joinโค๏ธ. We go dey active like chivita for here so you go know everything about pidgin and flourish in your dream of being an International business mogul . Which means weโre gonna be active asf, so you get to know and understand the pidgin culture and flourish in international business. Good luck
Goal: Understand what Pidgin is and learn your first survival expressions. What you'll learn: 1. What Nigerian Pidgin is โก๏ธโก๏ธhttps://youtu.be/TUpLVxsstl8 2.How far? 3.I dey 4.No wahala 5.Wetin dey happen? Examples: How far? = Hello / What's up I dey = I'm fine This oneโs for you to answer below What would โNo Wahalaโ mean