I just join the community and I happy to dey here. I really like the idea of bringing people together to learn and speak correct Naija pidgin 🔥 I dey here to connect, learn from una, and also support the growth of this space in any way I fit. Abeg make we gist, where you dey connect from?