Easy Pidgin
Wetin dey everybody ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ˜„
My name na Ezekiel and I be real Naija person wey dey teach correct Nigerian Pidgin.
I create dis community make anybody from any country fit learn how Nigerians truly dey talk for real life.
For here, you go learn:
๐Ÿ”ฅ Everyday Pidgin
๐Ÿ”ฅ Funny Naija expressions
๐Ÿ”ฅ Slang & pronunciation
๐Ÿ”ฅ Real conversations
๐Ÿ”ฅ Nigerian culture
No shame if you never sabi anything yet โ€” we go learn step by step.
Abeg introduce yourself:๐ŸŒ Which country you dey from?๐Ÿ—ฃ๏ธ Why you wan learn Nigerian Pidgin?
Make we begin
::
1
1 comment
Ezekiel Omeneki
1
Easy Pidgin
Easy Pidgin
skool.com/easy-pidgin-4395
Una Welcome o! ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
Dis community na for anybody wey wan learn correct Naija Pidgin from real Nigerian person.
Powered by