Come Learn Nigerian Pidgin with Me ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ฎ๐Ÿ‡น
How una dey everybody ๐Ÿ‘‹
I be Nigerian guy wey dey live for Italy, and I don create this community to teach people how to speak and understand real Nigerian Pidgin.
If you don ever want understand the way Nigerians dey talk, joke, and communicate naturally, then this community na for you ๐Ÿ˜„
I go teach una:
  • Everyday Nigerian Pidgin
  • Common slang and expressions
  • Real conversations
  • How to speak confidently like native speaker
No stress, no confusion โ€” we go learn am step by step ๐Ÿ‘
Come join the community make we learn together.Whether you be beginner or you sabi small already, you dey welcome ๐Ÿ˜Š
1
0 comments
Ezekiel Omeneki
1
Come Learn Nigerian Pidgin with Me ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ฎ๐Ÿ‡น
Easy Pidgin
skool.com/easy-pidgin-4395
Una Welcome o! ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
Dis community na for anybody wey wan learn correct Naija Pidgin from real Nigerian person.
Powered by